Difference between revisions of "move"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#: {{ux|dv| Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no '''move''' before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o. | (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)}} | #: {{ux|dv| Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no '''move''' before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o. | (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)}} | ||
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
+ | [[run]], [[japa]], [[piante]], [[comot]], [[zap]], [[fiam]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
+ | [[stay]], [[dey]], [[kak]], [[kpro]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''move'', ''ran'' |
Revision as of 15:52, 9 October 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English move
Pronunciation
mȏve
Definition
Make someting/person comot for where e dey before.
Verb
- Make position or condition of person or someting change.
- If you like no go move your car from road, VIO dey come. — ( If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )
- {{ux|dv| After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front. | ( After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)
- Make person comot for where e dey.
- Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o. — (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)
Synonym
run, japa, piante, comot, zap, fiam
Antonym
Translation
English: move, ran