move

Revision as of 10:35, 27 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English move

Pronunciation

mʊ̂v

Play Play

Definition

Make someting/person comot for where e dey before.

Verb

Transitive

  1. Make position or condition of person or someting change.
    • If you like no go move your car from road, VIO dey come.  — (NSC_Emeka_2020, If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )
    • After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front.  —  (NSC_2020_Emeka, After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)

Intransitive

  1. Make person comot for where e dey.
    Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o.  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)

Synonym

run, japa, piante, comot, zap, fiam

Antonym

stay, dey, kak, kpro

Translation

English: move, ran