move

Revision as of 23:01, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English move

Pronunciation

mʊ̂v

Play Play

Verb

  1. Make position or condition of person or someting change.
    • If you like no go move your car from road, VIO dey come.  — (If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )
    • After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front.  —  (After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)
  2. Make person collect someting wey no be im own.
    • Two people just dey cry sey dem move deir phone for di party.  — (Two people have been crying that their phones were stole at the party.)
    • De later catch who move di bag?  — (Did they eventually catch the person who stole the bag?)
  3. Make person comot for where e dey.
    • Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o.  —  (Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)

Synonym

run, japa, piante, comot, zap, fiam

Antonym

stay, dey, kak, kpro

Translation

English: move, ran