Difference between revisions of "pam"
(12 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
====Pronunciation==== | ====Pronunciation==== | ||
pâm | pâm | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | |
+ | <sm2>Pcm-ng-pem 3.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
* Wetin person dey do anoder person wey be sey e go open im hand take [[woze]] person. | * Wetin person dey do anoder person wey be sey e go open im hand take [[woze]] person. | ||
− | :* {{ux|dv| Di '''pam''' wey e pam you no reach you? You want still go follow am talk? |( | + | :* {{ux|dv| Di '''pam''' wey e pam you no reach you? You want still go follow am talk? |( The slap he gave you was not enough for you? You still want to go to talk to him?)}} |
− | :* {{ux|dv| You really want follow welder fight. Deir hand wey turn sandpaper. Di kind '''pam''' wey e go give you, your leg go shake enter ground. |( | + | :* {{ux|dv| You really want follow welder fight. Deir hand wey turn sandpaper. Di kind '''pam''' wey e go give you, your leg go shake enter ground. |(You actually want to fight with a welder. Their hands are as coarse as sandpaper. If he slaps you, your legs will sink into the ground.)}} |
=====Synonyms===== | =====Synonyms===== | ||
Line 21: | Line 22: | ||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
* Make person open im hand take [[woze]] person. | * Make person open im hand take [[woze]] person. | ||
− | :* {{ux|dv| E don already comot di phone for pocket. Omo! Naim I turn '''pam''' am for back. Di ting shock am, so before e get imsef people don hold am. | + | :* {{ux|dv| E don already comot di phone for pocket. Omo! Naim I turn '''pam''' am for back. Di ting shock am, so before e get imsef people don hold am.|(He/she had already remove the phone from my pocket. Boy! Then I turned and hit him on his back. It stunned him and before he could get to his senses people had held him.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dis your face swell o. You say e '''pam''' you. Baba dis no guy no just '''pam''' you. E beat craze comot for your body. |( | + | :* {{ux|dv| Dis your face swell o. You say e '''pam''' you. Baba dis no guy no just '''pam''' you. E beat craze comot for your body. |(Your face is swollen. You said he hit you with his palm? Bro, this guy didn't just hit you with his palm, he beat the living daylight out of you.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| Di first ting wey [[ekelebe]] dey like di na to first '''pam''' person for face first. Dat one go make you forget wey you dey. |(The first thing the police do when they arrest you is to hit you with their palm on your face. That will make you will lose your bearing.)}} | |
− | |||
=====Synonym===== | =====Synonym===== | ||
[[nack]], [[kpokpo]], [[rush]] | [[nack]], [[kpokpo]], [[rush]] | ||
Line 36: | Line 36: | ||
====Pronunciation==== | ====Pronunciation==== | ||
pâm | pâm | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-pam.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pam.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | ||
Line 41: | Line 42: | ||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
* Make person stay one side. | * Make person stay one side. | ||
− | :* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]]. |( | + | :* {{ux|dv| I know wetin de dey do. I just '''pem''' dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey [[sup]]. |(I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |( | + | :* {{ux|dv| Dat [[deve]] na im be di matter wey dey ground abi? Just '''pem''', I go handle am. |(The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)}} |
=====Synonym===== | =====Synonym===== | ||
[[kpro]], [[dey]] | [[kpro]], [[dey]] | ||
− | =====Translation==== | + | =====Translation===== |
* English: ''stay, hide, relax'' | * English: ''stay, hide, relax'' | ||
− | |||
===Etymology3=== | ===Etymology3=== | ||
− | * From: '' | + | * From: English ''palm sandals'' |
====Pronunciation2==== | ====Pronunciation2==== | ||
pâm | pâm | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-pam.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pam.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pam.m.ogg</sm2> | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
− | *Wetin be [[slippers]] wey man dey wear. | + | *Wetin be like [[slippers]] wey man dey wear. |
− | :* {{ux|dv| I no know who talk sey una must wear [[pam]] if una de wear native. |( | + | :* {{ux|dv| I no know who talk sey una must wear [[pam]] if una de wear native. |(I wonder who made the rules that you must wear fancy flip flops if you wear a native attire.)}} |
− | :* {{ux|dv| You no use eye see [[pam]]. You no go even ask who get am, you go just put leg. |( | + | :* {{ux|dv| You no use eye see [[pam]]. You no go even ask who get am, you go just put leg. |(You really like fancy flip flops. You don't even ask whose it is. You just wear it.)}} |
− | ====Related Form==== | + | =====Related Form===== |
* [[palm slippers]], [[pam slipppers]] | * [[palm slippers]], [[pam slipppers]] | ||
− | =====Translation==== | + | |
+ | =====Translation===== | ||
* English: ''fancy flip flops'' | * English: ''fancy flip flops'' | ||
− |
Latest revision as of 09:33, 7 March 2024
Naija
Etymology1
- From: English palm
Alternative Form
Pronunciation
pâm
Noun
- Wetin person dey do anoder person wey be sey e go open im hand take woze person.
- Di pam wey e pam you no reach you? You want still go follow am talk? — ( The slap he gave you was not enough for you? You still want to go to talk to him?)
- You really want follow welder fight. Deir hand wey turn sandpaper. Di kind pam wey e go give you, your leg go shake enter ground. — (You actually want to fight with a welder. Their hands are as coarse as sandpaper. If he slaps you, your legs will sink into the ground.)
Synonyms
Translation
- English: slap, palm strike
Verb
- Make person open im hand take woze person.
- E don already comot di phone for pocket. Omo! Naim I turn pam am for back. Di ting shock am, so before e get imsef people don hold am. — (He/she had already remove the phone from my pocket. Boy! Then I turned and hit him on his back. It stunned him and before he could get to his senses people had held him.)
- Dis your face swell o. You say e pam you. Baba dis no guy no just pam you. E beat craze comot for your body. — (Your face is swollen. You said he hit you with his palm? Bro, this guy didn't just hit you with his palm, he beat the living daylight out of you.)
- Di first ting wey ekelebe dey like di na to first pam person for face first. Dat one go make you forget wey you dey. — (The first thing the police do when they arrest you is to hit you with their palm on your face. That will make you will lose your bearing.)
Synonym
Translation
- English: strike with palm, slap
Etymology2
- From: unknown
Alternative Form
Pronunciation
pâm
Verb
- Make person stay one side.
- I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup. — (I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)
- Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am. — (The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)
Synonym
Translation
- English: stay, hide, relax
Etymology3
- From: English palm sandals
Pronunciation2
pâm
Noun
- Wetin be like slippers wey man dey wear.
- I no know who talk sey una must wear pam if una de wear native. — (I wonder who made the rules that you must wear fancy flip flops if you wear a native attire.)
- You no use eye see pam. You no go even ask who get am, you go just put leg. — (You really like fancy flip flops. You don't even ask whose it is. You just wear it.)
Related Form
Translation
- English: fancy flip flops