pam

Revision as of 01:07, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Translation)

Naija

Etymology1

  • From: English palm

Alternative Form

Pronunciation

pâm Play Play

Noun

  • Wetin person dey do anoder person wey be sey e go open im hand take woze person.
  • Di pam wey e pam you no reach you? You want still go follow am talk?  — (NSC_2021, The slap he gave you was not enough for you? You still want to go to talk to him?)
  • You really want follow welder fight. Deir hand wey turn sandpaper. Di kind pam wey e go give you, your leg go shake enter ground.  — (NSC_2021, You actually want to fight with a welder. Their hands are as coarse as sandpaper. If he slaps you, your legs will sink into the ground.)
Synonyms

kpokpo

Translation
  • English: slap, palm strike

Verb

  • Make person open im hand take woze person.
  • E don already comot di phone for pocket. Omo! Naim I turn pam am for back. Di ting shock am, so before e get imsef people don hold am.  — (NSC_2021, .)
  • Dis your face swell o. You say e pam you. Baba dis no guy no just pam you. E beat craze comot for your body.  — (NSC_2021, Your face is swollen. You said he hit you with his palm? Bro, this guy didn't just hit you with his palm, he beat the living daylight out of you.)
    • Di first ting wey ekelebe dey like di na to first pam person for face first. Dat one go make you forget wey you dey.  — (NSC_2021, The first thing the police do when they arrest you is to hit you with their palm on your face. That will make you will lose your bearing.)
    insert example  — ( insert translation )
Synonym

nack, kpokpo, rush

Translation
  • English: strike with palm, slap

Etymology2

  • From: unknown

Alternative Form

Pronunciation

pâm Play Play

Verb

  • Make person stay one side.
  • I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup.  — (NSC_2021, I know what they are doing. I'm just in a corner observing them. I know what they is happening.)
  • Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am.  — (NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? Just relax. I'll handle it.)
Synonym

kpro, dey

=Translation

  • English: stay, hide, relax


Etymology3

  • From: unknown

Pronunciation2

pâm Play Play

Noun

  • I no know who talk sey una must wear pam if una de wear native.  — (NSC_2021, I wonder who made the rules that you must wear fancy flip flops if you wear a native attire.)
  • You no use eye see pam. You no go even ask who get am, you go just put leg.  — (NSC_2021, You really like fancy flip flops. You don't even ask whose it is. You just wear it.)

Related Form

=Translation

  • English: fancy flip flops
  • English: stay, hide, relax