pile
Naija
Etymology
From: Edo
Pronunciation
- pìlɛ̀
Noun
- man wey get pikin.
- Im pile don too dey drink burukutu — (NSC_2020, His father is now a drunk.)
- Pile sey make you run go tell buy water wey cold come from Mama Shully. — (NSC__2020, Daddy wants you to get cold water from Shully's mum.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: father