Difference between revisions of "head"

 
(47 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
hed
+
*[[hed]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English head
+
From: English ''head''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* hɛd
+
*hɛ́d
 
<sm2>Pcm-ng-head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-head.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-head.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-head.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 46
 
* Frequency rank in NSC treebank: 256
 
* Frequency in raw corpus: 1435
 
* Frequency rank in raw corpus: 267
 
 
 
===Definition===
 
Di place ontop person neck wey person brain dey
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
#Person body wey dey ontop neck.
 
+
#:*{{ux|dv|I like di shape of di man '''head'''. |(I like the shape of the man's head.)}}
 
+
# Hair wey dey person skull.
# - (frequency:271)
+
#:*{{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(I am a good barber.)}}
#: {{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31, I know how to cut hair.)}}
+
#Person mind.
#: {{ux|dv|e no go get '''head'''. |(deuber__5853, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(The babe matter is giving the guy mental stress.)}}  
# case (frequency:165)
+
#:*{{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
#: {{ux|dv|from '''head'''. |(NST_cleaned__33884, __no translation__)}}
+
#Person luck.
#: {{ux|dv|Put to '''head''' now! |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__75, Go there right away!)}}
+
#:*{{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
# nmod (frequency:98)
+
#:*{{ux|dv|Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(The girl has good fortune, being the only survivor in the fatal accident.)}}
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, __no translation__)}}
+
#Person wey dey in charge of somewhere or someting.
#: {{ux|dv|Summer school dey scratch parents '''head''' |(bbc__97302, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
# det (frequency:34)
+
#As body dey catch person.
#: {{ux|dv|E lose di '''head'''. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost his head.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
#: {{ux|dv|And e be like dia '''head''' fit dey dia. |(bbc__15101, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| As the babe just dey rub im head, im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
# amod (frequency:34)
+
#Di [[koko]] wey matter get.
#: {{ux|dv|Okonkwo get good '''head'''. |(katakata__506, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail. |(bbc__8471, Do not follow in the footsteps of fake prophets.)}}
#: {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''. |(katakata__913, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
# case-det (frequency:28)
+
#:*{{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head'''.Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union.|(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
#: {{ux|dv|For di '''head'''! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__231, On the head !)}}
+
#When person gree for matter.
#: {{ux|dv|get tax palava for dia '''head''' |(bbc__62806, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision.)}}
# dep (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Di senators wey dia '''head''' dey hot afta di IG no gree cooperate declare Mr. |(bbc__38244, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we komot Ambazonia pipo go cut wa '''head''', so weh just dey we for house, mami for Kumbo, Northwest tell BBC News Pidgin. |(bbc__4378, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Dat no be the first '''head''' oh, na the number five. |(katakata__713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Be careful no make mistake, na wetin di '''head''' of Revolutionary Guards tok. |(bbc__655, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah ! But the hair... the head is not fine now.)}}
 
#: {{ux|dv|I say why I dey ask na since when e come here, I see dat... I dey look dem from ehn... leg... from '''head'''. |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__79, I said I asked because since she came here, I noticed that... I was looking at them closely, from uh... the leg... from the head...)}}
 
# cc-nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na Arsenal chief executive Ivan Gazidis, '''head''' of football relations Raul Sanllehi and '''head''' of recruitment Sven Mislintat interview di coaches for dis job. |(bbc__69754, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2008 dem form Your Super Cameroonafta Serge Espoir Matomba meet Daniel Proença de Carvalho, wey from Portugal and be former minister and '''head''' of di Portuguese oil multinational Galp Energie. |(bbc__88025, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|na Vice-President Osinbajo '''head''' di meeting. |(bbc__70371, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, __no translation__)}}
 
# cop-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
 
#: {{ux|dv|Since na im be di '''head''', make e dey see, meh e direct. |(BEN_15a_Theology-Demons_DG__137, Since he is the head, he should see, he should lead.)}}
 
# cc-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(NST_cleaned__30760, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Janet say she refuse to swear but di oda girls wey follow go say dem cut dia fingers, cut hair for dia armpit, private part and dia '''head'''. |(bbc__19491, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[coconut head]], [[people head]]
* [[IPOB head|IPOB head]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Nigeria Government bin don get proscription order on top IPOB head for September 20, 2017, say di group na terrorist organisation. |(bbc__73050, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Justice Nyako give di order today as dem siddon again to hear case of treasonable felony wey dey Nnamdi Kanu and three other members of IPOB head. |(bbc__61583, __no translation__)}}
 
* [[TMC head|TMC head]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di TMC head, General Abdel Fattah al-Burhan, tok for statement wey dem broadcast for state television say dem don decide to stop tok-tok wit di Alliance for Freedom and Change and cancel anytin dem bin don agree. |(bbc__32618, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di TMC head, General Abdel Fattah al-Burhan, tok for statement wey dem broadcast for state television say dem don decide to stop tok-tok wit di Alliance for Freedom and Change and cancel anytin dem bin don agree. |(bbc__22129, __no translation__)}}
 
* [[girl head|girl head]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As I break dis girl head ehn, dem no go, dem no go fit operate am, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__59, as I break this girl's head eh, they won't be able to operate on her.)}}
 
#: {{ux|dv|Adenuga say by dat tim eim don already spend money ontop di girl head so im report di case give police but dem no fit settle am and di family too no allow am. |(bbc__12499, __no translation__)}}
 
* [[man head|man head]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na so di man head remain for ground, im don go be dat.'' |(bbc__8482, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But, e sey: ‘I want make una know sey as Christ be every man head, [even for people wey dey direct]; |(jw__10009, __no translation__)}}
 
* [[pipo head|pipo head]]
 
 
 
#: {{ux|dv|See five tins wey Beyonce do wey scatta pipo head |(bbc__87474, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|TWITTER/ Di Super Eagles jersey dey scata pipo head. |(bbc__92903, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 +
[[koko]], [[brain]], [[mind]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 +
[[leg]], [[tail]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''head, position of authority, substance, ego, point, topics''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person dey in charge
+
#Make person dey control [[matter]].
#: {{ux|dv|Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students.|(bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)}}
#: {{ux|dv|Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar.|(bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar.)}}
# aux-mark-obj (frequency:4)
+
#Make person take the part of body wey dey [[ontop]] neck [[nack]] someting.
#: {{ux|dv|Oga Sessions, wey dey '''head''' di Justice Department don chop plenti yabis from President Donald Trump. |(bbc__76909, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Ronaldo '''head''' di ball enter net for di match. |(Ronaldo headed the ball into the net)}}
#: {{ux|dv|Di Zone C Customs oga wey Dey '''head''' di South-South and South-East geopolitical zones say dem don arrest four suspects wey dem don carry go Abuja for further investigation. |(bbc__32871, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Talk small small for dere o. Make de no go head your mout for dere.|(Speak gently there. So that they don’t headbutt you on your mouth.)}}
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Zakari to '''head''' di collation of dis Presidential election , Prof. |(bbc__836, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Director-General of di National Space Research and Development Agency , Seidu Mohammed wey '''head''' di committee, give goment di report on Friday. |(bbc__40105, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di 13 year old boy wey dey 'turn' women '''head''' Nigerian Cinderella |(bbc__30298, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If separatists no force pikin for join dem, na army di kill dem Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e '''head''' road Pipo for Northwest region go fit waka go oda areas for celebrate Christmas and New Year |(bbc__4333, __no translation__)}}
 
# aux-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Local Organizing Committee wey Solomon Ogba dey '''head''', go happy say no pesin die or injure for di mata. |(bbc__31732, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di from di 13-count criminal egaga charge-dem wey de hang ontop ein neck, as e take concern di lie-lie wey de say, ein tok about some property-dem wey ein bin declare one time like dat weyn ein bi di governor of Kwara state, during di year 2003. Meanwhile, di CCT panel, wey Justice Danladi Umar, dey '''head''', don serve notice of hear-hear give all dos wey di mata concern about dis new date. |(ja102__2163, __no translation__)}}
 
# mark-obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Southampton wey be di home team no waste time as match start to score di first goal of di game afta Matt Targett cross ball give Danny Ings wey '''head''' am inside di net. |(bbc__91963, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now ah di mentor, di give advice for communication, as ah komot from simple staff to '''head''' communication for CBSHS afta training for UK, Peter Tah tell BBC News Pidgin. |(bbc__5497, __no translation__)}}
 
 
 
====Related forms====
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
+
[[hit]], [[nack]]
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''boss, to direct the movement of something with the head''

Latest revision as of 21:24, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛ́d

Play Play

Noun

  1. Person body wey dey ontop neck.
    • I like di shape of di man head.  — (I like the shape of the man's head.)
  2. Hair wey dey person skull.
    • I sabi barb head.  — (I am a good barber.)
  3. Person mind.
    • Di babe matter dey scatter di guy head.  — (The babe matter is giving the guy mental stress.)
    • Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated.)
  4. Person luck.
    • Unoka no get good head.  — (katakata__913, Unoka does not have good fortune.)
    • Dat girl head strong, na only am no die for the accident.  — (The girl has good fortune, being the only survivor in the fatal accident.)
  5. Person wey dey in charge of somewhere or someting.
    • You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
  6. As body dey catch person.
    • Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)
    • As the babe just dey rub im head, im head just dey swell sotay e empty im pocket .  — (As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)
  7. Di koko wey matter get.
    • No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, Do not follow in the footsteps of fake prophets.)
    • Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)
    • Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head.Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union.  — (bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)
  8. When person gree for matter.
    • Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision.)

Related forms

Synonyms

koko, brain, mind

Antonyms

leg, tail

Translations

  • English: head, position of authority, substance, ego, point, topics

Verb

  1. Make person dey control matter.
    • Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students.  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    • Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar.)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting.
    • Ronaldo head di ball enter net for di match.  — (Ronaldo headed the ball into the net)
    • Talk small small for dere o. Make de no go head your mout for dere.  — (Speak gently there. So that they don’t headbutt you on your mouth.)

Synonyms

hit, nack

Translations

  • English: boss, to direct the movement of something with the head