Difference between revisions of "head"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Person body wey dey ontop neck.
 
#Person body wey dey ontop neck.
#:*{{ux|dv|I like di shape of di man '''head'''. |(NSC_Abonyi_2020, I like the shape of the man's head.)}}
+
#:*{{ux|dv|I like di shape of di man '''head'''. |(I like the shape of the man's head.)}}
 
# Hair wey dey person skull.
 
# Hair wey dey person skull.
#:*{{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(NSC_2021, I am a good barber.)}}
+
#:*{{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(I am a good barber.)}}
#Person mind  
+
#Person mind.
#:*{{ux|dv|Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(NSC_Abonyi_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)}}  
+
#:*{{ux|dv|Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(The babe matter is giving the guy mental stress.)}}  
 
#:*{{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
 
#:*{{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
 
#Person luck.
 
#Person luck.
 
#:*{{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
 
#:*{{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
#:*{{ux|dv|Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(NSC_Abonyi_2020, The girl has good fortune, being the only survivor in the fatal accident.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(The girl has good fortune, being the only survivor in the fatal accident.)}}
 
#Person wey dey in charge of somewhere or someting.
 
#Person wey dey in charge of somewhere or someting.
 
#:*{{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
 
#:*{{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
#Person face
 
#:*{{ux|dv| As I see di kind eye wey dey im '''head''', I take off. |(NSC_Abonyi_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)}}
 
#:*{{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
 
 
#As body dey catch person.
 
#As body dey catch person.
 
#:*{{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
 
#:*{{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
#:*{{ux|dv| As the babe just dey rub im head,  im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(NSC_Abonyi_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
+
#:*{{ux|dv| As the babe just dey rub im head,  im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
 
#Di [[koko]] wey matter get.
 
#Di [[koko]] wey matter get.
 
#:*{{ux|dv|No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail. |(bbc__8471, Do not follow in the footsteps of fake prophets.)}}
 
#:*{{ux|dv|No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail. |(bbc__8471, Do not follow in the footsteps of fake prophets.)}}
 
#:*{{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
#:*{{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
+
#:*{{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head'''.Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union.|(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
 
#When person gree for matter.
 
#When person gree for matter.
#:*{{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
+
#:*{{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision.)}}
#Shake head
 
#:*{{ux|dv|E pain me as Papa shake '''head''' for me after I fall down. |(NSC_Abonyi_2020,I was hurt by Papa's sign of pity.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 53: Line 48:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person dey control [[matter]].
 
#Make person dey control [[matter]].
#:*{{ux|dv| Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)}}
+
#:*{{ux|dv| Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students.|(bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)}}
#:*{{ux|dv| Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)}}
+
#:*{{ux|dv| Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar.|(bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar.)}}
#Make person take the part of body wey dey ontop neck [[nack]] someting.
+
#Make person take the part of body wey dey [[ontop]] neck [[nack]] someting.
#:*{{ux|dv|Ronaldo '''head''' di ball enter net for di match. |(NSC_Odirin_2020, Ronaldo headed the ball into the net)}}
+
#:*{{ux|dv|Ronaldo '''head''' di ball enter net for di match. |(Ronaldo headed the ball into the net)}}
#:*{{ux|dv|Emeka say im go '''head''' Osaze if e do anyhow. |(NSC_Odirin_2020, Emeka said he was going to head butt Osaze if he misbehaves.)}}
+
#:*{{ux|dv| Talk small small for dere o. Make de no go head your mout for dere.|(Speak gently there. So that they don’t headbutt you on your mouth.)}}
#:*{{ux|dv| Di pikin fall com nack '''head''' for ground. |(NSC_Odirin_2020, The child fell and hit his head. )}}
+
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[hit]], [[nack]],
+
[[hit]], [[nack]]
====Antonyms====
 
[[boy]], [[boyboy]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''boss, to direct the movement of something with the head''
 
* English: ''boss, to direct the movement of something with the head''

Latest revision as of 21:24, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛ́d

Play Play

Noun

  1. Person body wey dey ontop neck.
    • I like di shape of di man head.  — (I like the shape of the man's head.)
  2. Hair wey dey person skull.
    • I sabi barb head.  — (I am a good barber.)
  3. Person mind.
    • Di babe matter dey scatter di guy head.  — (The babe matter is giving the guy mental stress.)
    • Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated.)
  4. Person luck.
    • Unoka no get good head.  — (katakata__913, Unoka does not have good fortune.)
    • Dat girl head strong, na only am no die for the accident.  — (The girl has good fortune, being the only survivor in the fatal accident.)
  5. Person wey dey in charge of somewhere or someting.
    • You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
  6. As body dey catch person.
    • Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)
    • As the babe just dey rub im head, im head just dey swell sotay e empty im pocket .  — (As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)
  7. Di koko wey matter get.
    • No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, Do not follow in the footsteps of fake prophets.)
    • Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)
    • Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head.Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union.  — (bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)
  8. When person gree for matter.
    • Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision.)

Related forms

Synonyms

koko, brain, mind

Antonyms

leg, tail

Translations

  • English: head, position of authority, substance, ego, point, topics

Verb

  1. Make person dey control matter.
    • Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students.  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    • Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar.)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting.
    • Ronaldo head di ball enter net for di match.  — (Ronaldo headed the ball into the net)
    • Talk small small for dere o. Make de no go head your mout for dere.  — (Speak gently there. So that they don’t headbutt you on your mouth.)

Synonyms

hit, nack

Translations

  • English: boss, to direct the movement of something with the head