Difference between revisions of "market"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | [[maket]] | + | * [[maket]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''market'' | From: English ''market'' | ||
Line 18: | Line 17: | ||
#:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)}} | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}} | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}} | ||
− | # Wetin person dey sell | + | # Wetin person dey sell. |
#:* {{ux|dv| Bros, dis car wey you park for front na '''market'''? |(NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)}} | #:* {{ux|dv| Bros, dis car wey you park for front na '''market'''? |(NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)}} | ||
#:* {{ux|dv| Wetin dat guy wear for body na '''market''' o. Clean '''market'''.|(NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)}} | #:* {{ux|dv| Wetin dat guy wear for body na '''market''' o. Clean '''market'''.|(NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]] | + | * [[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | [[ kiosk ]], [[ shop ]] | + | * [[ kiosk ]], [[ shop ]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''business'', ''deal'', ''market'', '''for sale''' | * English: ''business'', ''deal'', ''market'', '''for sale''' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | * Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting. | |
:*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)}} | :*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)}} | ||
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)}} | :*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[sell]] | *[[sell]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''sell'' | * English: ''sell'' |
Revision as of 14:24, 29 November 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Noun
- Business wey person dey do take hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
- I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Abonyi_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)
- Which market burn dat time? No be Igbudu market? — (NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)
- Wetin person dey sell.
- Bros, dis car wey you park for front na market? — (NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)
- Wetin dat guy wear for body na market o. Clean market. — (NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: business, deal, market, for sale
Verb
- Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting.
- I don market my laptop. — (NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Translations
- English: sell