Difference between revisions of "market"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(11 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | + | * [[mákɛ̂t]] | |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''market'' | From: English ''market'' | ||
Line 9: | Line 8: | ||
* mákɛ̀t | * mákɛ̀t | ||
<sm2>Pcm-ng-market.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-market.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-market.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-market.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Business wey person dey do take [[hustle]]. |
− | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is | + | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is slow.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she | + | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she voice sey '''market''' no too make sense for dis [[Coro]] time. |(NSC_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)}} |
− | # Place wey people dey | + | # Place wey people dey gader dey buy dey sell. |
− | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |( | + | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_2020, They are going to a certain market.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |( | + | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_2020, Which market got burnt? It was Igbudu market, right?)}} |
− | + | # Wetin person dey sell. | |
+ | #:* {{ux|dv| Bros, dis car wey you park for front na '''market'''? |(NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Wetin dat guy wear for body na '''market''' o. Clean '''market'''.|(NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]] | + | * [[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | [[ kiosk ]], [[ shop ]] | + | * [[ kiosk ]], [[ shop ]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''business'', ''deal'', ''market'' | + | * English: ''business'', ''deal'', ''market'', '''for sale''' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting. | |
− | :*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|( | + | :*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_2020, I have sold my laptop.)}} |
− | :*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|( | + | :*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_2020, I sell green tea if you need some.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[ | + | *[[sell]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''sell'' |
Latest revision as of 02:15, 28 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Noun
- Business wey person dey do take hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
- I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_2020, They are going to a certain market.)
- Which market burn dat time? No be Igbudu market? — (NSC_2020, Which market got burnt? It was Igbudu market, right?)
- Wetin person dey sell.
- Bros, dis car wey you park for front na market? — (NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)
- Wetin dat guy wear for body na market o. Clean market. — (NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: business, deal, market, for sale
Verb
- Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting.
- I don market my laptop. — (NSC_2020, I have sold my laptop.)
- I dey market green tea if you need. — (NSC_2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Translations
- English: sell