Difference between revisions of "market"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
[[maket]]
+
* [[mákɛ̂t]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''market''
 
From: English ''market''
Line 9: Line 8:
 
* mákɛ̀t
 
* mákɛ̀t
 
<sm2>Pcm-ng-market.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-market.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-market.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-market.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Business wey person dey do take [[hustle]].
 
#Business wey person dey do take [[hustle]].
 
#:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is slow.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is slow.)}}
#:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she voice sey '''market''' no too make sense for dis [[Coro]] time. |(NSC_Odirin_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she voice sey '''market''' no too make sense for dis [[Coro]] time. |(NSC_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)}}
 
# Place wey people dey gader dey buy dey sell.
 
# Place wey people dey gader dey buy dey sell.
#:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They are going to a certain market.)}}
+
#:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_2020, They are going to a certain market.)}}
#:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Odirin_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}}
+
#:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_2020, Which market got burnt? It was Igbudu market, right?)}}
 
+
# Wetin person dey sell.
 +
#:* {{ux|dv| Bros, dis car wey you park for front na '''market'''? |(NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)}}
 +
#:* {{ux|dv| Wetin dat guy wear for body na '''market''' o. Clean '''market'''.|(NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]]
+
* [[supermarket]], [[hustle]], [[deal]], [[buybuy]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[ kiosk ]], [[ shop ]]
+
* [[ kiosk ]], [[ shop ]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''business'', ''deal'', ''market''.
+
* English: ''business'', ''deal'', ''market'', '''for sale'''
 
 
===Transistive Verb===
 
To sell someting and tell people make dem come buy someting 
 
:*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Odirin_2020, I have sold my laptop.)}}
 
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_Odirin_2020, I sell green tea if you need some.)}}
 
  
 +
===Verb===
 +
* Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting. 
 +
:*{{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_2020, I have sold my laptop.)}}
 +
:*{{ux|dv| I dey '''market''' green tea if you need.|(NSC_2020, I sell green tea if you need some.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[deal]]
+
*[[sell]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''business''
+
* English: ''sell''

Latest revision as of 02:15, 28 October 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English market

Pronunciation

  • mákɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Business wey person dey do take hustle.
    • Market no good.  — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
    • I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time.  — (NSC_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
  2. Place wey people dey gader dey buy dey sell.
    • De go go one market.  — (NSC_2020, They are going to a certain market.)
    • Which market burn dat time? No be Igbudu market?  — (NSC_2020, Which market got burnt? It was Igbudu market, right?)
  3. Wetin person dey sell.
    • Bros, dis car wey you park for front na market?  — (NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)
    • Wetin dat guy wear for body na market o. Clean market.  — (NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: business, deal, market, for sale

Verb

  • Make person sell someting and tell people make dem come buy di ting.
  • I don market my laptop.  — (NSC_2020, I have sold my laptop.)
  • I dey market green tea if you need.  — (NSC_2020, I sell green tea if you need some.)

Synonyms

Translations

  • English: sell