Difference between revisions of "market"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)}} | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}} | #:* {{ux|dv| Which '''market''' burn dat time? No be Igbudu market? |(NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)}} | ||
+ | # Wetin person dey sell? | ||
+ | #:* {{ux|dv| Bros, dis car wey you park for front na '''market'''? |(NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Wetin dat guy wear for body na '''market''' o. Clean '''market'''.|(NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 26: | Line 29: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''business'', ''deal'', ''market'' | + | * English: ''business'', ''deal'', ''market'', '''for sale''' |
===Transitive Verb=== | ===Transitive Verb=== |
Revision as of 14:02, 2 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Noun
- Business wey person dey do take hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is slow.)
- I dey pass hear dat ashi when she voice sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Abonyi_2020, I overheard the prostitute complain that there has been a lull in business this period of corona-virus.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Abonyi_2020, They are going to a certain market.)
- Which market burn dat time? No be Igbudu market? — (NSC_Abonyi_2020, Which market got burnt? It Igbudu market, right?)
- Wetin person dey sell?
- Bros, dis car wey you park for front na market? — (NSC_2021, Bro, this car you parked in front, is it for sale?)
- Wetin dat guy wear for body na market o. Clean market. — (NSC_2021, What that man is wearing is for sale. All for sale.)
Synonyms
supermarket, hustle, deal, buybuy
Antonyms
Translations
- English: business, deal, market, for sale
Transitive Verb
To sell someting and tell people make dem come buy someting.
- I don market my laptop. — (NSC_Abonyi_2020, I have sold my laptop.)
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Abonyi_2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
Translations
- English: sell