babalawo

Naija

Etymology

from:Yoruba

Pronunciation

  • bàbàláwó


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2803
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11138

Definition

Noun

babalawo: Person wey dey do juju for people.


  1. E go meet babalawo make e give am juju.  — (He/she went to meet an oraclist for charms. (Egbokhare) )
    If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word.  — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to them.)
    Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257,  — Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)

Related Forms

Juju man , jazz , shrine , charm , ayelala otumokpo

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: an oraclist