Difference between revisions of "chop"

 
(46 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English ''chop''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʧɔp
+
* ʧɔ̑p
 
<sm2>Pcm-ng-chop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chop.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-chop.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 126
+
* Food wey person fit eat
* Frequency rank in NSC treebank: 116
+
:* {{ux|dv| Bush meat na correct '''chop''' for Nigeria  |(bbc__9800, Bush meat is a really nice meal. )}}
* Frequency in raw corpus: 1731
+
:* {{ux|dv|Datti say NEMA plus oda stakeholders don organise emergency centres, give '''chop''' and melecine to displaced pipo. |(bbc__27134, NEMA and other stakeholders have organized emergency centers, giving food, and medicine to displaced people.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 220
 
  
===Definition===
+
====Related forms====
Sey person put someting for mouth use all im teeth dem bite dem con swallow dem.
+
[[chopchop]]
  
===NOUN===
+
====Synonyms====
Food wey person fit eat
+
* [[food]], [[snacks]]
#:* {{ux|dv|AFP Bush meat na correct '''chop''' for Nigeria  |(bbc__9800, Bush meat is a really nice meal )}}
 
#:* {{ux|dv|Datti say NEMA plus oda stakeholders wey include local and international NGOs don organise emergency centres, give '''chop''' and melecine to displaced pipo. |(bbc__27134, NEMA and other stakeholders including local and international NGOs have organized emergency centers, giving food, and medicine to displaced people)}}
 
  
====Derived forms====
 
[[chop-chop]]
 
# Food wey person fit chop but no be better food. E fit be food like chinchin, or groundnut. De dey use dis kind food dey wait make better food show.
 
#:* {{ux|dv|  Who buy all dis '''chop-chop''' keep for here?
 
#:* I never chop better tin since morning o, na just dis '''chop-chop''' I use take hold body
 
# Person wey be sey e dey chop anyhow
 
#: You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!
 
====Synonymes====
 
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, swallow 0.64 94
 
====Antonymes====
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: food
+
* English: ''food''
 
 
===VERB===
 
chop
 
 
 
# Sey person dey eat food
 
#: {{ux|dv|You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)}}
 
#: {{ux|dv|E go see '''chop'''. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__95, It will have to eat.)}}
 
#: {{ux|dv|Fufu-corn and vegetables , weh na kontri '''chop''' for grass-field pipo for northwest, na some '''chop''' weh almost all man di '''chop''' am for Cameroon just now. |(bbc__53256, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And mey I go '''chop''' small. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__188, and let me go and eat a little.)}}
 
#: {{ux|dv|Once dis parti win, dem wan '''chop''' alone |(bbc__96996, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat time, I go... I go go '''chop''' suya five thousand dey drink anyhow I like. |(ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat suya worth five thousand, and be drinking like I wanted.)}}
 
# Sey dey don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am
 
#: {{ux|dv|I tell you sey if we use dis tin, (you know sey, I don show you dose material before), e go '''chop''' just like wetin dem oyibo give am dat time when de carry am come for Nigeria. |(IBA_05_Cobbler_DG__95, I told you that if we use this thing, you know that I have shown you those materials before, it will just get broken just like what white men used to do it when they brought to Nigeria.)}}
 
# Sey person collect punishment
 
#: {{ux|dv|Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor '''chop''' di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities. |(bbc__14929, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Serena don '''chop''' $17,000 fine for US Open Why Serena Williams dey always vex for US Open |(bbc__88008, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Siasia also '''chop''' fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect. |(bbc__89497, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di 25-year-old, wey dey play for Greek club PAOK, '''chop''' suspension afta im yans with some women ontop social media leak comot. |(bbc__30433, __no translation__)}}
 
# Sey person win money
 
#: {{ux|dv|Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don '''chop''' $190m fine afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September. |(bbc__34035, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di pregnant woman wey been go out to '''chop''' hotpot with her family on 6 September, see di dead rat for her food afta she don already '''chop''' small inside. |(bbc__37384, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Next, you go look all di food wey you dey '''chop''' now to see how you fit comot or reduce di ones wey get plenty sugar inside. |(bbc__44984, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E get wetin you go like change for your body for hospital or you don ever think sey you no go '''chop''' well make you fit slim? |(jw__8632, __no translation__)}}
 
# Sey person get money
 
#: {{ux|dv|Davido, 2face Idibia, Banky W, as dos wey dey stay dos area-dem wey pipo wey don '''chop''' belle full well-well dey stay, as ein also dey plan to start ein world tour during di month of April, as ein dey release ein number six music album, wey ein title “corporate miscreant”. |(ja102__1044, __no translation__)}}
 
# Sey person recieve someting or person experience someting
 
#: {{ux|dv|Dem don also '''chop''' yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray. |(bbc__28886, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mantilla say im hear tori about some pipo wey dem use objects wey no sharp rape dem, odas '''chop''' electric shock while dem blindfold some for days. |(bbc__65286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghana '''chop''' di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index. |(bbc__57390, __no translation__)}}
 
# Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
 
#: {{ux|dv|Senator Shehu Sani/Instagram Nigeria Senator Shehu Sani Senator Shehu Sani tori dis week say chance dey 'monkey' don '''chop''' money wey belong to di northern senators no be true. |(bbc__87838, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don '''chop''' di country money. |(bbc__94982, __no translation__)}}
 
# Sey na di price wey de take do or buy someting
 
#: {{ux|dv|Dis election '''chop''' more than $3billion wey dem use for just media minus online moni. |(bbc__40547, __no translation__)}}
 
# Sey person knack
 
#: {{ux|dv|Dis life, if you come dis life, if you no '''chop''' woman,… |(NST_cleaned__27191, __no translation__)}}
 
Sey as de dey use someting e go dey reduce or e go dey smooth,and e no go be like when dey buy am.
 
#: {{ux|dv|If you blow am too much, e go dey '''chop''' for di centre, but if you... |(LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)}}
 
#: See dis slippers you don wear am sotey e don '''chop''' finish
 
# sey person dey survive
 
#: {{ux|dv|Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey '''chop''' for under deir hand. |(NST_cleaned__518, __no translation__)}}
 
# Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
 
#: {{ux|dv|Omo dat guy, if I see dat guy, I will '''chop''' im X. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)}}
 
# sey people gp deceive person
 
#: {{ux|dv|If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go '''chop''' you. |(NST_cleaned__8459, __no translation__)}}
 
# Sey person dey work de dey pay am
 
#: {{ux|dv|I don '''chop''' money for dis Nigeria, '''chop''' money for South Africa, '''chop''' money for everywhere. |(NST_cleaned__20267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey '''chop''' money from transfer deals for Dinamo players. |(bbc__94802, __no translation__)}}
 
# Sey bad ting happen and people die put
 
#: {{ux|dv|Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e '''chop''' pass 20, 000 pipo head. |(bbc__67203, __no translation__)}}
 
  
 +
===Verb===
 +
====Transitive====
 +
# Make person put someting for mouth con swallow am.
 +
#:* {{ux|dv| You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You want to eat?)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat time, I go go '''chop''' suya five thousand dey drink anyhow I like. |(ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'll go to eat [[suya]] worth five thousand, and drink however I want.)}}
 +
#:* {{ux|dv| I dey [[H]] bad bad, I fit even '''chop''' elephant sef. | (I am really hungry, I can eat an elephant.)}}
 +
# Make person collect punishment.
 +
#:* {{ux|dv| Amosun and Okorocha '''chop''' di suspension on Friday afternoon for Abuja. |(bbc__14929, Amosun and Okorocha received the suspension on Friday afternoon in Abuja. )}}
 +
#:* {{ux|dv| Siasia also '''chop''' fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. |(bbc__89497, Siasa also received a fine because of the issue, Fifa fined him CHF 50,000 which is $51,025.00.)}}
 +
# Make person win money or someting.
 +
#:* {{ux|dv| I hear sey person '''chop''' one million for dat promo wey dat bank do.|(I heard that someone won a million naira in the bank promo.)}}
 +
# Make dem deceive person.
 +
#:* {{ux|dv| If I see dat guy, I go '''chop''' am |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I'll play a fast one on him.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go '''chop''' you. |(NST_cleaned__8459, If you don't monitor it well, hm, sis, I don't want to deceive you, he'll take advantage of you.)}}
 +
# Sey person receive someting or person experience someting.
 +
#:* {{ux|dv| Dem don also '''chop''' yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray. |(bbc__28886, They have also received criticism on the video from the ChristChurch killings where 50 Muslims died as they were praying.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I bin hear dem dey talk sey dat guy wey dey dribble people till dem turn mumu go '''chop''' slap if e try am today. |(I overheard them say that the guy who  dribbles people simply to make them look foolish will be slapped if he tries it today.)}}
 +
# Make person [[tief]] money from government or where e dey work.
 +
#:* {{ux|dv| Di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don '''chop''' di country money. |(bbc__94982, The former Attorney-General is supposed to probe all the government officials who were or are still in power, who may have embezzled the country's wealth.)}}
 +
# Sey na di money wey dem spend ontop matter.
 +
#:* {{ux|dv| Dis election '''chop''' more than $3billion wey dem use for just media. |(bbc__40547, This election gulped more than $3 billion which was spent on media alone. )}}
 +
# Make person knack.
 +
#:* {{ux|dv| Ogbeni, hold yourself, no be every person you see you go '''chop'''. |(NST_cleaned__27191, Boy, control yourself, it is not every woman you see you'll just have sex with.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Madam '''chop''' di houseboy pursue am con follow driver. |(The Madam slept with the male domestic servant, sent him away, and went for the driver.)}}
 +
# Make person hustle dey help am dey maintain.
 +
#:* {{ux|dv| Na for dat oil company dat guy dey '''chop'''. |(It's at that oil company that he makes his living.)}}
 +
# Make person dey enjoy life.
 +
#:* {{ux|dv| I don '''chop''' money for dis Nigeria, '''chop''' money for South Africa, '''chop''' money for everywhere. |(NST_cleaned__20267, I have earned money in Nigeria, earned money in South Africa, earned money everywhere.)}}
 +
# Sey bad ting happen and make people die put.
 +
#:* {{ux|dv| Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e '''chop''' pass 20, 000 pipo head. |(bbc__67203, Militants attack in Nigeria has lasted for nine years since the start in the northern part of the country and it has consumed 20,000 lives.)}}
 +
# Make dem use someting spoil.
 +
#:* {{ux|dv| See wetin dat guy don do my slippers, slippers wey I never use, e don use am, e don '''chop'''. |(See what that guy has done to me flip-flops, flip-flops that I hadn't used, he has used it and has worn it out.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If you blow am too much, e go dey '''chop''' for di centre, but if you... |(LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)}}
  
====Derived forms====
+
====Related Forms====
'''Chop mouth
+
[[chop mouth]], [[chopulate]], [[chop and quench]], [[chop no pay]], [[I go chop]]
'''
 
# Sey person mouth no strong put for wetin e dey talk
 
#: Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin.
 
# Sey person dey talk nonsense
 
#: We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team?
 
# Sey person kiss person
 
#: me and dat babe don chop mouth o
 
  
====Synonymes====
+
====Synonyms====
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, knack,
+
* [[eat]], [[nack]], [[win]], [[kiss]], [[wak]], [[chow]]
====Antonymes====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English [https://en.wiktionary.org/wiki/eat eat]
+
English ''eat'', ''kiss'', ''mumble''

Latest revision as of 11:05, 28 February 2024

Naija

Etymology

From English chop

Pronunciation

  • ʧɔ̑p

Play Play

Noun

  • Food wey person fit eat
  • Bush meat na correct chop for Nigeria  — (bbc__9800, Bush meat is a really nice meal. )
  • Datti say NEMA plus oda stakeholders don organise emergency centres, give chop and melecine to displaced pipo.  — (bbc__27134, NEMA and other stakeholders have organized emergency centers, giving food, and medicine to displaced people.)

Related forms

chopchop

Synonyms

Translations

  • English: food

Verb

Transitive

  1. Make person put someting for mouth con swallow am.
    • You wan chop?  — (ENU_13_School-Life_DG__34, You want to eat?)
    • Dat time, I go go chop suya five thousand dey drink anyhow I like.  — (ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'll go to eat suya worth five thousand, and drink however I want.)
    • I dey H bad bad, I fit even chop elephant sef.  —  (I am really hungry, I can eat an elephant.)
  2. Make person collect punishment.
    • Amosun and Okorocha chop di suspension on Friday afternoon for Abuja.  — (bbc__14929, Amosun and Okorocha received the suspension on Friday afternoon in Abuja. )
    • Siasia also chop fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00.  — (bbc__89497, Siasa also received a fine because of the issue, Fifa fined him CHF 50,000 which is $51,025.00.)
  3. Make person win money or someting.
    • I hear sey person chop one million for dat promo wey dat bank do.  — (I heard that someone won a million naira in the bank promo.)
  4. Make dem deceive person.
    • If I see dat guy, I go chop am  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I'll play a fast one on him.)
    • If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go chop you.  — (NST_cleaned__8459, If you don't monitor it well, hm, sis, I don't want to deceive you, he'll take advantage of you.)
  5. Sey person receive someting or person experience someting.
    • Dem don also chop yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray.  — (bbc__28886, They have also received criticism on the video from the ChristChurch killings where 50 Muslims died as they were praying.)
    • I bin hear dem dey talk sey dat guy wey dey dribble people till dem turn mumu go chop slap if e try am today.  — (I overheard them say that the guy who dribbles people simply to make them look foolish will be slapped if he tries it today.)
  6. Make person tief money from government or where e dey work.
    • Di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don chop di country money.  — (bbc__94982, The former Attorney-General is supposed to probe all the government officials who were or are still in power, who may have embezzled the country's wealth.)
  7. Sey na di money wey dem spend ontop matter.
    • Dis election chop more than $3billion wey dem use for just media.  — (bbc__40547, This election gulped more than $3 billion which was spent on media alone. )
  8. Make person knack.
    • Ogbeni, hold yourself, no be every person you see you go chop.  — (NST_cleaned__27191, Boy, control yourself, it is not every woman you see you'll just have sex with.)
    • Madam chop di houseboy pursue am con follow driver.  — (The Madam slept with the male domestic servant, sent him away, and went for the driver.)
  9. Make person hustle dey help am dey maintain.
    • Na for dat oil company dat guy dey chop.  — (It's at that oil company that he makes his living.)
  10. Make person dey enjoy life.
    • I don chop money for dis Nigeria, chop money for South Africa, chop money for everywhere.  — (NST_cleaned__20267, I have earned money in Nigeria, earned money in South Africa, earned money everywhere.)
  11. Sey bad ting happen and make people die put.
    • Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e chop pass 20, 000 pipo head.  — (bbc__67203, Militants attack in Nigeria has lasted for nine years since the start in the northern part of the country and it has consumed 20,000 lives.)
  12. Make dem use someting spoil.
    • See wetin dat guy don do my slippers, slippers wey I never use, e don use am, e don chop.  — (See what that guy has done to me flip-flops, flip-flops that I hadn't used, he has used it and has worn it out.)
    • If you blow am too much, e go dey chop for di centre, but if you...  — (LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)

Related Forms

chop mouth, chopulate, chop and quench, chop no pay, I go chop

Synonyms

Translations

English eat, kiss, mumble