press
Naija
Etymology
From: English press
Pronunciation
- prɛ́s
Verb
- Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
- Joke, abeg help me press my shirt now. — (Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
- Make person take hand squeeze someting.
- You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in. — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, applying the accelerator; that may result in an accident.)
- Press di egusi so dat oil go comot! — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
- Make person dey busy ontop computer sake of sey e want use wayo collect people money.
- The bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay. — (NSC_Abonyi_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
- De go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)
- Make dem dey do yahoo.
- Make person put power for someting.
- You dey find mama? she dey where de dey press oil comot from banga for dere. — (NSC_2021, Are you searching for the old lady? She is at the mill.)
- Some kind better moto, you no need too press di brake. E dey sharp, e dey hold; but you see all dose jalopy, you go don first chop better six to six before you go fit press di brake. — (NSC_2021, For some good cars, you need to hit the brakes too hard. It's usually good and it works well; But some of these old cars, you'll need to eat fufu before you can hit the brakes well.)
Related forms
Translations
- English: to iron, squeeze, tap, defraud, hit squeeze